Sifa Lyrics

Your Love by Moses Bliss cover art

Moses Bliss - Your Love Lyrics

Artist:
Moses Bliss
Album:
The Expression
Official Release:
20 Mar 2025

Lyrics

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehh ehh ehh
Igbakalamisi ehh ehh ehh
This your love


E bi all I want (All I want)
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehh ehh ehh
Igbakalamisi ehh ehh ehh
This your love (This your love)
Never seen your kind of love before (This your love )
This is your love (This your love)
Every day I'm seeing proof
Brand new mercies is something true It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me
No one else deserves our praise
You come through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from
This your love
It's all I want
This your grace


Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehh ehh ehh
Igbakalamisi ehh ehh ehh
This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace


Daddy Igbakalamisi ehh ehh ehh
Igbakalamisi ehh ehh ehh
Ifunanya gi kachanma
Ohh kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunanya gi kachanma


Ohh kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunanya gi kachanma
Ohh kachanma


When I look around all I see is your love
Ifunanya gi kachanma
Oh oh kachanma
When I look around all I see is your love


Oh oh oh
When I look around
All I see is your love
When I look around


All I see is your love


Video