Lyrics
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If you check am you go know
Blessings choke from my head down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse 1
I no fit count I no fit count oh
The blessing of God upon me life oh
See as my life e don balance oh
Na the grace of the Lord taking me high (oh oh oh)
No be fantasy
Your love is my reality
The anointing dey break the yoke
All of dem Dey believe say my God no Dey bobo
Pre-Chorus
The way you pamper me steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This your love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin you do for me oh
Chorus (Repeat)
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If you check am you go know
Blessings choke from my head down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse 2
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing “No ooh”
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
Verse 3
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As you see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me oh
Pre-Chorus (Repeat)
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
Chorus (Repeat)
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If you check am you go know
Blessings choke from my head down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Outro
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Credits & Song Information
Video
Meaning & Inspiration
“E Dey Flow” uses Nigerian Pidgin to describe blessing as oil running from the singer’s head to his feet. The image recalls Psalm 23:5, where an anointed head and an overflowing cup express God’s generous care. The chorus insists that the change is visible: what God has done can be seen in the singer’s life rather than treated as empty talk.
The verses connect that image with grace, freedom from pressure, eternal life, and the confession that God’s anointing breaks the yoke. References to leaving hardship behind are framed as testimony. The lyric repeatedly credits God’s help, protection, and love for the new condition it celebrates.
Its playful language and quick exchanges make the song a praise statement meant for group participation. “Who God don bless no man contest” gives the central claim its clearest form: human resistance cannot cancel God’s gift. The closing repetition of “flow” keeps attention on continued provision rather than a single past success.
Related Scripture
- Psalm 23:5 The anointed head and overflowing cup picture God’s provision.
- James 1:17 Every good gift comes from God.