Sifa Lyrics

You Are Great by Moses Bliss cover art

Moses Bliss - You Are Great Lyrics

Artist:
Moses Bliss
Album:
You Are Great (feat. Neeja, S.O.N Music & Ajay Asika) - Single
Official Release:
26 Jan 2024

Lyrics

You give me wings


Now I’m up in the air


As I dey plant


You dey give me the rain


If no be You


Tell me where I for dey


Baba I thank You


Dem for don laugh me


No be today


Ebenezer,


You dey show me Your grace


Na Your light


Wey dey show me the way


Baba I thank You


Lord You are great


You are greatly to be praised


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Lord You are great


You are greatly to be praised


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Jehovah Bu Onyeoma


Na You be my agidigba


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Jehovah Bu Onyeoma


Na You be my agidigba


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Me no fit deny oh


All of my blessings na divine oh


When I look around oh


All I see na Your hand oh


Oh my Daddy oh


When e sour


You dey make am sweet oh


This Your grace oh


E loud oh


E dey speak for me oh


Your grace dey overflow


From my head down to my toes


Bianule bianule


Ifechukwu ne me oh


Your love is ever sure


I will let the whole world know


Chineke Chineke


Na You I dey follow


Lord You are great


You are greatly to be praised


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Lord You are great


You are greatly to be praised


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Jehovah Bu Onyeoma


Na You be my agidigba


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Jehovah Bu Onyeoma


Na You be my agidigba


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Baba no dey delay


If I call am na cha cha cha


Everything na confirm


E no get hand for yama yama


I can’t explain the wonders


Of Your presence in my life


Na only You be God


I know wey nor go fit to lie


Ojumegbo Judah


I troway salama


Onyenememma


I’ll praise You forever


When you check am you go know


Who the blessings dey follow


From the northside to the southside


See na Jesus we dey show


Lord You are great


You are greatly to be praised


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Lord You are great


You are greatly to be praised


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Jehovah Bu Onyeoma


Na You be my agidigba


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Jehovah Bu Onyeoma


Na You be my agidigba


Cos e dey happen as You talk am


Baba I thank You


Video