Limoblaze - Give Myself Away Lyrics
Lyrics
Yeah Yeah yeah yeah I cannot explain these things Wey you dey do for me Which kind of love be this Wey you leave heaven just to die for me No be say na me try pass No be me deserve am passe eh But you dey do for me You provide for me Even fight for me Help me know you deeper (oh yeah yeah) Let me hear your clearer (oh yeah yeah) Abeg pull me closer ooh I’ll make you my friend my lover ooh Help me know you deeper (oh yeah yeah) I want to hear you clearer I want to hear you clearer Abeg pull me closer oo I’ll make you my friend my lover ooh Cos there is no one like you
I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away and i have no cares I just want make you use your boy Oya make you use your boy Use me like peter and paul Me i no want riches, i no want fame ooh god It is you that i want ooh Oya make you use boy Use me like peter and paul Oya use that boy Make i preach your name Oya use me jah This kind of love is something special I dont know what i did to get this blessing And when am walking through the desert I kwow i kwow i wont be stressing ooh Cos even when the sun dont shine ooh It’s okay cos i knox your mind ooh It’s only your name i’m calling See na you wey dey make me dance ooh Make me dance like this like that ooh Cus everything i do, i know i do it all for you lord
I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away And i have no cares I just want make you use your boy
Cos your love is overwhelming I know i’m underserving But i’m wrapred up in your grace I’m of the enemy’s radar Cos your love is overwhelming I know i’m underserving Is there anything that you want from a boy like me
I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away I give myself away I give myself away Make you use me ooh I give myself away and i have no cares I just want make you use your boy Use your boy Oluwa make you use your boy I don give myself away Make use your boy
Video
Limoblaze feat CalledOut Music - Give Myself Away (Cartoon Lyrics video)