Limoblaze - Your Love Lyrics

Album: Afrobeats Rap and Jesus
Released: 10 Dec 2019
iTunes Amazon Music

Lyrics

Shey your love e dey pamper the boy  And if j fall anytime you the lift me up You dey protect the boy  Shey you rescue the boy Shey your love e dey pamper the boy  And if j fall anytime you the lift me up You dey protect the boy 

You type of love shock person  If na water e go drown person oh yea And its so good and its so real and its for free yeaa You type of love shock person  If na water e go drown person oh yea And its so good and its so real and its for free yeaa

I know i don’t deserve it  Your love is overwhelming oh And it’s a vibe it’s a vibe  Say your lovee dey bust brain ooh I know i don’t deserve it  Your love is overwhelming oh And it’s a vibe it’s a vibe  Say your lovee dey bust brain ooh

For give my short comings You know short coming oh I don’t know why i do thing i hate oh For give my short comings You know i hate these short coming oh Cos the things i wanna do i don’t do them I’m a mess, i don’t know why you love me  I break your heart, but see the way that you love me  I no know wetin i don do  Wey you love me so  I break your heart  But see the way that you love me 

I know i don’t deserve it  You love is overwhelming oh And it’s a vibe it’s a vibe  Say your love dey bust brain ooh I know i don’t deserve it  You love is overwhelming oh And it’s a vibe it’s a vibe  Say your love dey bust brain ooh

Say i say doh doh doh oh Ogene doh doh doh  I thank you and i bless you for your love oh Say i say doh doh doh oh Ogene doh doh doh  I thank you and i bless you for your love oh

Shey your love e dey pamper the boy  And if j fall anytime you the lift me up You dey protect the boy  Shey you rescue the boy Shey your love e dey pamper the boy  And if j fall anytime you the lift me up You dey protect the boy 

I’m a mess,  I don’t know why you love me  I break your heart  But see the way that you love me I no know wetin i don do wey you love me so I break your heart  But see the way that you love me

I know i don’t deserve it   your love is overwhelming oh And it’s a vibe it’s a vibe  Say your love dey bust brain ooh And it’s a vibe it’s a vibe  Say your love dey bust brain ooh

So i say doh doh doh oh Ogene doh doh doh  I thank you and i bless you for your love oh Say i say doh doh doh oh Ogene doh doh doh  I thank you and i bless you for your love oh

Video

Limoblaze feat. Dj Horphuray - Your Love(Official Video)

Thumbnail for Your Love video
Loading...
In Queue
View Lyrics