Chidinma - Baba Lyrics

Contents: Song Information
  • Song Title: Baba
  • Album: The Road Best Travelled
  • Artist: Chidinma
  • Released On: 07 Mar 2025
  • Download/Stream: iTunes Music Amazon Music

Baba Lyrics

Enemies dem plenty

But You dey give me power over them daily

Your banner over me



As dem dey come for me, You scatter dem steady



Araba ni BabaẸni a ba laba ni Baba

If you wan try my DaddyẸni a ba laba ni Baba

Baba Baba Baba Baba eh



Baba Baba Baba

You can double dare me

But you forget say my Father na army

He carry me for back



Even He talk say He dey for me confirm ni, aje



Araba ni BabaẸni a ba laba ni Baba

If you wan try my DaddyẸni a ba laba ni Baba

His banner over me



Make you know say my Father na army

Owa fun mi



O nja fun mi o

Alagbawi mi

O nja fun mi o

Baba Baba Baba Baba eh





Chidinma Songs

Related Songs