Sifa Lyrics

No Pressure by Chidinma cover art

Chidinma - No Pressure Lyrics

Artist:
Chidinma
Album:
The Road Best Travelled
Official Release:
07 Mar 2025

Lyrics

Heyale, maluze luwela


I’m on a mission to my destiny


E no matter what may come my way


I will walk the distance, so please stay with me


If I no do wetin you want you want or say


I go take my time do am jẹjẹ


In the end we go sẹmpẹ


Cos I have a very big God o


And this life na per head o


Every aboki with him kettle o


No let anybody pressure you, pressure you


Won le mi o, wọn o le ba mi o


I dey give dem the kilometer


Baba God na my speedometer


No matter the matter, I go still dey elevate


And nothing can take my joy awayno way o, way o, way o, way o, way o, way o


I dey give dem the kilometerno way o, way o, way o, way o, way o, way o


Baba God na my speedomiterỌmọ alayọ, ọmọ alayọ


Ijo alayọ ma jo ni temi


Mo bọ lọwọ wọn, ori ba mi ṣe


I cannot say more, mo ti ri batiṣe


I go take my time do am jẹjẹ


In the end we go sẹmpẹ


Cos I have a very big God o


And this life na per head o


Every aboki with him kettle o


No let anybody pressure you, pressure you


Won le mi o, wọn o le ba mi o


I dey give dem the kilometer


Baba God na my speedometer


No matter the matter, I go still dey elevate


And nothing can take my joy awayno way o, way o, way o, way o, way o, way ono way o, way o, way o, way o, way o, way ono way o, way o, way o, way o, way o, way ono way o, way o, way o, way o, way o, way o


I go dey jolly for today


I no bother bout tomorrow


I get God wey no dey fail


Him blessing no dey turn to sorrow


Video