Sifa Lyrics

Brand New by Chidinma cover art

Chidinma - Brand New Lyrics

Artist:
Chidinma
Album:
The Road Best Travelled
Official Release:
07 Mar 2025

Lyrics

People dey ask me say


Wetin dey make to dey shine


I dey tell dem say


Na You wey turn my life around


To Your government I surrender


Na only You wey be my cover ah ah


You set my life in order for You


You make everything brand new


Brand new, brand new


All things brand new


You always make


All things brand new


Brand new, brand new


All things brand new


You always make


All things brand new


The things You do for me too plenty


You make a blessing, change my story


I give You credit, e be You, e be You


Nobody go fit to share Your glory


I get You, so I no need to bother


My life e come dey sweet pass sugar


Odogwu number one


Na You be master o


I go dey twale You until forever


Brand new, brand new


All things brand new


You always make


All things brand new


Brand new, brand new


All things brand new


You always make


All things brand new


Oh Lord of mercy


You show me Your mercy


I don't deserve it


I don't even derserve it


Oh Lord of mercy


You show me Your mercy


I don't deserve it


I don't even derserve it


Oh Lord of mercy


You show me Your mercy


I don't deserve it


I don't even derserve it


Video