Sifa Lyrics

Applaudise ft Grace Jocktane by Chidinma cover art

Chidinma - Applaudise ft Grace Jocktane Lyrics

Artist:
Chidinma
Album:
The Road Best Travelled
Official Release:
07 Mar 2025

Lyrics

Adonai


I no go lie


I no get anybody but You


All my life o, I no see You type


Nobody fit love me like You do


The evidence for my life, e too clear to deny


Akachukwu dey for my matter, for my matter o


No be say na me do pass o


And even when I fall Your hand


You no turn Your back on me


Elohim, Elohim


Na You I run to wey give me peace of mind


Give me rest of mind


Oh Elohim


Wetin I do wey make You love me so


Oh love me so


The heavens adore (ah oh eeeh)


They sing of glory (ah oh eeeh)


Wetin I go give You o


The heavens adore (ah oh eeeh)


They sing of Your glory oh


Applaudissez, applaudissez


Laissez-moi vous raconter


Ce que Dieu a fait est extraordinaire


Je veux vous le conter


Maintenant, je suis une nouvelle créature


Applaudissez


J'étais dans le cycle du péché


Le matin, le midi, le soir, j'demande pardon


Mais demain, j'suis dedans


Complètement enchainée


Mais il m'a délivrée


Désormais, je suis libre de chanter


Applaudissez


The heavens adore (ah oh eeeh)


They sing of glory (ah oh eeeh)


Wetin I go give You o The heavens adore (ah oh eeeh)


They sing of Your glory oh


Applaudissez, applaudissez


Video