Samsong - Turn Me Around Lyrics

Lyrics

Papa God You too dey do for me Na Wetin I go do To make your heart jolly I give you my money You said you no want my money Chai Omalicha chim Bia were nkpuru obim As you dey say (wikilemo) Kese dey say (kokoroko) Frank dey say (mma mma okorobia di mma) Okposo dey say (wellu wellu) Samsong dey say (Odogwu na agha dike Na agha Nara ekele)

[CHORUS] Oh The goodness of the lord Dey turn me around Make me wanna dance Even though I no wan dance My body go dey move me Turn me around Make me wanna dance The goodness of the lord Dey make me shout. The goodness of the lord Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye) Wetin you Don do My mouth no fit talk am I want to testify But I cannot quantify The goodness of the Lord (The goodness e dey make me Want to shout)

I Don come With the voice you gave to me To sing this song to you I know it will never be enough I shatter my shoe The lamb onto my feet Chai Omalicha chim Bia were nkpuru obim Tim Godfrey dey say (Agidigba) Joe praize dey say (Mighty God) Sinach dey say (yes I know who I am) Stim Willy dey say (yeh yeh) Lanre dey sey (na gode) Chris Morgan dey say

[CHORUS] The goodness of the lord Dey turn me around Make me wanna dance Even though I no wan dance My body go dey move me Turn me around Make me wanna dance The goodness of the lord Dey make me shout. The goodness of the lord Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye) Wetin you Don do My mouth no fit talk am I want to testify But I cannot quantify The goodness of the Lord (The goodness e dey make me Want to shout)

The goodness of the lord Dey turn me around Make me wanna dance Even though I no wan dance My body go dey move me Turn me around Make me wanna dance The goodness of the lord Dey make me shout. The goodness of the lord Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye) Wetin you Don do My mouth no fit talk am I want to testify But I cannot quantify The goodness of the Lord (The goodness e dey make me Want to shout)

Obu gini Kam nga enye gi Chukwu oh Ego niile nwere ezuru gi oh Ugbo ala niile ezuru gi oh Akumu niile ezuru gi oh Nwanyi oma, umu oma, Ulo oma Ihe niile nwere ezuru gi oh Chukwu oma nara ekele moh Chukwu oma nara otito moh

[CHORUS] The goodness of the lord Dey turn me around Make me wanna dance Even though I no wan dance My body go dey move me Turn me around Make me wanna dance The goodness of the lord Dey make me shout The goodness of the lord Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye) Wetin you Don do My mouth no fit talk am I want to testify But I cannot quantify The goodness of the Lord (The goodness e dey make want to shout)

The goodness of the lord Dey turn me around Make me wanna dance Even though I no wan dance My body go dey move me Turn me around Make me wanna dance The goodness of the lord Dey make me shout The goodness of the lord Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye) Wetin you Don do My mouth no fit talk am I want to testify But I cannot quantify The goodness of the Lord (The goodness e dey make me Want to shout)

Video

Samsong - Turn me Around

Thumbnail for Turn Me Around video
Loading...
In Queue
View Lyrics