Sifa Lyrics

Nothing by Moses Bliss cover art

Moses Bliss - Nothing Lyrics

Artist:
Moses Bliss

Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do


E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do


Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do


No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless


No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift


No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open


No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal


Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do


E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do


E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do


Video