Sifa Lyrics

Ojoro (feat. Clement Whyte) by Mike Abdul cover art

Mike Abdul - Ojoro (feat. Clement Whyte) Lyrics

Artist:
Mike Abdul

Lyrics

[Verse]
Dem say, dem say the blessing wey you do Ojoro
Dem say, dem say salvation wey you do Ojoro
You bless the boy, give him victory Ojoro
The girl is fine, O fresh and beautiful Ojoro
See, this Ojoro
This Ojoro
This Ojoro, you do for me a good oh


[Chorus]
Ayoyo
E che che che (Ayoyo)
Odun mo mi D (Ayoyo)
Ayoyo (Ayoyo)
As he dey sweet us O (Ayoyo)
He no go pain us O (Ayoyo)
Dem know us before (Ayoyo)
E don better pass E before (Ayoyo)


[Verse]
Pekem pekem pekem (Alert enter Pekem)
Pekem pekem pekem (Alert enter Pekem)
Sugar sugar sugar
Belle dey sweeti Sugar O
Honey honey honey (The melody like honey)
Oh by the way E many be like water eh
Ooooo, by the way E many be like water eh


[Chorus]
E don dey chu chu chu (Ayoyo)
E che che che (Ayoyo)
Odun mo mi D (Ayoyo)
Ayoyo (Ayoyo)
As he dey sweet us O (Ayoyo)
He no go pain us O (Ayoyo)
Dem know us before (Ayoyo)
E don better pass E before (Ayoyo)


[Verse]
Dem say, dem say the blessing wey you do Ojoro
Dem say, dem say salvation wey you do Ojoro
You bless the boy, give him victory Ojoro
The girl is fine, O fresh and beautiful Ojoro
See, this Ojoro
This Ojoro
This Ojoro, you do for me a good oh


[Bridge]
Modupe Ese ese ese ah (Ese Ese Baba)
Modupe Sir (Ese Ese Baba)
The more you do do do (Ese Ese Baba)
I gat to say say say (Ese Ese Baba)
You too dey do do do (Ese Ese Baba)
I gat to say say say (Ese Ese Baba)
Everybody join me say Ese ehhh (Ese Ese Baba)
Oluwaseun ewa bami gbeyba ope oh (Ese Ese Baba)
What shall I render, What shall I offer (Ese Ese Baba)
How can I pay ay (Ese Ese Baba)


[Chorus]
E don dey chu chu chu (Ayoyo)
E che che che (Ayoyo)
Odun mo mi D (Ayoyo)
Ayoyo (Ayoyo)
As he dey sweet us O (Ayoyo)
He no go pain us O (Ayoyo)
Dem know us before (Ayoyo)
E don better pass E before (Ayoyo)
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo (Chant)
Ayoyo (Chant)
As E dey sweet us O, He no go pain us O, The Melody na Honey


Video