Judikay - Serving Master Lyrics

Lyrics

God of miracles I know, know, know

E no matter if you like me, or if you no like me Baba do me correct like Nike Ebelebe ohh, ebelebe Miracle come on a rampage Every time ti mo ki hallelujah, is my heavenly language Language

My daddy say make you call on me Angeli meje wa lona mi And when I Dey heavy lane Jesu go give me rest, e too sure for me When I come in, I Dey bolanle I be royalty, my brother eh E no matter where I Dey, I am confident I'm serving I am serving

I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know

Alright Dem don Dey tell me to cool down oh (Oga cool down na) Say wetin Dey fuel dis my buga oh See as I Dey Waka with shoulder pad My body Dey sweet like sugar ohh Cause my Agidigba no fit diminish Ngozi Dey flow like Mississippi Even the bone na biscuit Pepper steady rest on kilishi All I know is whenever I call his name I'm go show and my life will never be the same What my God cannot do, what my God cannot do E no Dey ohh I am confident because I am serving

I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know

Explain to me how can they be a god and dem no get eyes to see? Explain to me how can you bow before what can never part a sea? Every other god they are counterfeit Every other god dem no fit

Who dem be? Where dem Dey? Who you? Dem no reach? Who dem be? Where dem Dey? Who you? Dem no reach?

My Miracle Working God o none can compare Dem come Dey ask me na who Dey make me shine

(I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know I am serving a God of miracles, I know, yes, I know) I know I know I really do know I really do know Serving and living And walking in this God In you I have my being In you I move and live I really do know ooo Yes, I know

Video

Serving A God (Energize Version)

Thumbnail for Serving Master video
Loading...
In Queue
View Lyrics