Sifa Lyrics

Happiness by Frank Edwards cover art

Frank Edwards - Happiness Lyrics

Artist:
Frank Edwards
Album:
HAPPINESS - Single
Official Release:
13 Feb 2019

Lyrics

Verse 1


And me already know say happiness is key


And you already know say worry worry cannot change a thing


That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise


Say when you see me dance


E be like say na craze


I dey dance like David


Lord I thank you for the love, the life, protection, and salvation


Pre Chorus


Why you love me this o?


Tell me why you love me like this o?


Abeg leave me make I dance


Every time you see me dancing


come dance with me


Every time you see me smiling


I just wanna make you smile too


Chorus


As you dey dance


Make you carry favor, blessings, grace, miracles


Favor o, blessings, grace, miracles


Anything wey you want


Blessings, grace, miracles


Make you carry favor, blessings, grace, miracles


Na na na na na


Na na na na na


Verse 2


When dey fire fire


My God just dey cover cover


Everything dem do e dey bounce back


Na God dey play my soundtrack


Ah! na baba God be okaka


Na him dey make me call him my papa


Each and everyday you make me wonder wonder


You no dey play me wayo o


Poverty go low low low


Sickness go low low low


God you love me love me


Pre Chorus


Tell me why you love me like this o


Abeg leave me make I dance


Every time you see me dancing


(?) come dance with me


Everytime you see me smiling


I just wanna make you smile too


Chorus


As you dey dance


Make you carry favor, blessings, grace, miracles


Favor o, blessings, grace, miracles


Anything wey you want


Blessings, grace, miracles


Make you carry favor, blessings, grace, miracles


Na na na na na


Na na na na na


Verse 3


Happiness is key


Worry no dey help


Everything is working


Working for your good


Happiness is key


Worry no dey help


Everything is working


Working for your good


Oya dance now


Like a winner man (Ehen)


Praise the Lord


Move your body


Hallelujah


Oya dance now


Like a winner man (Ehen)


Praise the Lord


Move your body


Abeg leave me make I dance


Shebi na the word of God be my medicine?


Na goodness and mercy na dem go dey follow me


Even if I like I go do shakara for them


From glory to glory na em be my story eh


Na na na na na na


Na na na na na na


Chorus


As you dey dance


Make you carry favor, blessings, grace, miracles


Favor o, blessings, grace, miracles


Anything wey you want


Blessings, grace, miracles


Make you carry favor, blessings, grace, miracles


Ahhh!


Video