Because my papa dey in control I nor fit fail oh
He is more than able oh
Because my daddy dey for him throne Observe my life oh See the way e align oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh My daddy cover me Cover cover cover Give his angels charge over me
Over over over Dem no fit koba me Koba koba koba Odeshi dey for my body
Wetin you see Wetin you see For my body
For my body Wey you dey carry me go Na you dey carry me go
I dey under the canopy So I no get wahala I get no p
When dem try to put am for my body e bounce Cos Jehovah e cover me (cover me)Your love no dey stop
E nor get e check point oh Everything you do is on point oh Lord na my head wey you anoint oh Your grace no dey rest E dey always dey follow me Your joy be my strength E dey power me No other power fit to oppose me
Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Twenty-four seven You be God Na you get all power
I dey steady dey collect oh Cos na your hotspot me I connect oh If you check am Oil dey my head You dey see am wella Olorun Oba na you set my ladder
Anytime I step inna the place na fire
By the grace of God
The gbedu dey sama Planted by the waters I nor need mai ruwa
If you know my name Omo na God dey do am
Amarachukwu jejely dey lift me higher higher Under your canopy Papa you cover me Shey na you wey dey give me ability I get your backing your agility From now till eternity (Till infinity) My brother my sister Na baba dey carry the boy go far Anywhere I enter Moves monumental Inside him plans Na me dey for the center Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Because my papa dey in control I nor fit fail oh
He is more than able oh
Because my daddy dey for him throne Observe my life oh See the way e align oh
Moses Bliss - Umbrella x Festizie, Chizie, Son, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay & Godfrey Gad
Umbrella Song Meaning, Biblical Reference and Inspiration
The song "Umbrella" by Moses Bliss, featuring Festizie, Chizie, Son, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay, and Godfrey Gad, presents a vibrant declaration of faith centered on divine protection and control. The official video for the song was released on September 13, 2024. Through a blend of English and Nigerian Pidgin, the lyrics convey a message of absolute trust in God's ability and willingness to safeguard and guide the believer's life. The central metaphor of the "umbrella" symbolizes God's covering, under which the singer feels secure, free from worry, and confident that God is orchestrating their path.
The lyrical content repeatedly emphasizes that God's presence and authority are the reasons for the believer's success and inability to fail. Phrases like "my papa dey in control," "Na God dey run am for me," and "daddy dey for him throne" underscore the belief in a sovereign God actively involved in the details of life, ensuring alignment and preventing setbacks. The song highlights God's covering and protection, mentioning that God gives His angels charge over the believer, making them impervious to harm or opposition. The idea that attempts to bring trouble "bounce" off indicates a strong spiritual defense provided by God.
Furthermore, "Umbrella" speaks to the continuous nature of God's love, grace, joy, and anointing. The lyrics affirm that God's love is constant, His grace is always present and following, and His joy serves as strength. The mention of being connected to God's "hotspot" and having oil on the head signifies divine favor, empowerment, and a strong spiritual connection that enables constant blessings and the ability to perform remarkable feats ("Anytime I step inna the place na fire"). The song concludes by reiterating the core message that being under God's covering guarantees progress, stability, and placement at the center of His divine plans.
The themes explored in "Umbrella" resonate deeply with several biblical scriptures that speak about God's protection and covering. Psalm 91 is a prominent passage that speaks of dwelling under the shelter of the Most High and resting in the shadow of the Almighty, promising deliverance from perils and protection from harm. Similarly, Psalm 17:8 asks God to "hide me in the shadow of your wings," illustrating the safety found in God's presence. Proverbs 18:10 states that "The name of the Lord is a strong tower; the righteous run to it and are safe," reflecting the song's reliance on God for security. The declaration that God is in control aligns with verses like Daniel 4:17, which affirms that "the Most High rules the kingdom of men," and Romans 8:28, which speaks of God working all things together for the good of those who love Him. These scriptures provide a foundational context for the confidence and assurance expressed throughout the song "Umbrella."