Moses Bliss - Evidence Lyrics

Lyrics

If you're looking for The evidence Of that baby wey Papa don bless Look no further Look at me rather Evidence E full everywhere

Evidence full everywhere Testimonies Dey everywhere Oh my God! Na you do this one Evidence full everywhere

My testimony be like lie (Mmmh ah ha no be lie, Elroy) The God that sees me The way you manifest yourself I cannot explain Nobody can explain it oh The kind of thing we see Na only you fit do am You are consi Consistent in your ways Wetin you talk na wetin you Dey do (Talk and do) Everyday you Dey shock me Give me something to talk about Testimony no go finish for my mouth

If you're looking for The evidence Of the baby wey Baba don bless Look no further Look at me rather E Vidence E full everywhere

Evidence full everywhere Testimonies Dey everywhere Oh my God! Na you do this one Evidence full everywhere

I have never seen the righteous forsaken In fact my papa God E no dey fail me Cause my testimonies no dey finish oh All my worries don finito oh oh oh Plenty evidence dey

When you look at my life you go see see see The blessings e dey on repeat peat peat I no fit explain all the good good things I go praise the Lord till infinity Cause my testimonies no dey finish oh All my worries don finito oh oh oh Plenty evidence dey

If you're looking for The evidence Of that baby wey Papa don bless Look no further Look at me rather Evidence E full everywhere

Evidence full everywhere Testimonies (ah ah) Dey everywhere Oh my God! Na you do this one Evidence full everywhere

Video

Tim Godfrey & Moses Bliss - Evidence (Official Video)

Thumbnail for Evidence video
Loading...
In Queue
View Lyrics