Sifa Lyrics

Daddy Wey Dey Pamper (Special Version) by Moses Bliss cover art

Moses Bliss - Daddy Wey Dey Pamper (Special Version) Lyrics

Artist:
Moses Bliss

Lyrics

Verse 1


Even when I fall your hand
You still dey hold my hand
Lover of my soul
You nor dey break my heart
I'll sing about your mercies
I'll sing about your grace
Na you dey burst my brain
Every night and day


Chorus


Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey bless
Forever you're my father
Na you dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I'll bow down on my knees
Cos na you wey be the best


Verse 2


You carry me from ground
Baba, you put me for the top
You shower me with love
Your grace na the jara wey dey on top
You be my shepherd so I no fit lack wetin to chop
Even as I salama, e no fit be enough


Chorus (Repeat)


Verse 1 (Repeat)


Chorus (Repeat)


Bridge (Repeat x2)


Your grace, e cover me
Your love, You shower me
Anywhere I turn I see your pampering
On my left to my right, baba you stand by me
Whenever I call, you dey answer me
When people lockup my matter, you remember me
No be lie, this your love na till eternity
I go dey follow you dey go
Go dey follow you dey go


Chorus (Repeat)


Video

Meaning & Inspiration

"Daddy Wey Dey Pamper" opens by naming a specific kind of consistency, a hand still held even during moments of falling, pairing that steadiness with a direct title, lover of the soul who does not break hearts. That paired image, steady hand and unbroken heart, frames the entire song around a father's gentle, reliable care.

Its chorus names God directly as a pampering, blessing father, crediting rest and faithfulness to that same fatherly relationship rather than to personal effort or achievement. A later verse extends that same image into shepherding, describing provision so complete that nothing needed is ever lacking.

Rooted in contemporary Nigerian Pidgin gospel tradition, the song functions as an intimate, affectionate declaration of God's fatherly care, its bridge naming answered prayer and remembered need as ongoing proof of a love described as lasting until eternity, closing on a resolved intention to keep following that same father wherever he leads.

Related Scripture

  • Psalm 23:1 Describes the Lord as shepherd who provides for every need, directly echoed in the song's description of a shepherd who leaves nothing lacking.
  • Matthew 7:11 Describes a Father in heaven who gives good gifts to his children, echoed in the song's description of a pampering, blessing father.