Minister GUC - Man Wey God Show Mercy Lyrics
Lyrics
If to sey na might If to sey na power If to sey na anything wey we fit use dey brag oh I for don die oh I for don craze oh I for don kpeme oh I for don lose oh I be man wey God show mercy Man wey God show mercy Man wey God show mercy for life I be man wey God show mercy Man wey God show mercy Man wey God show mercy for life If to sey na money If to sey na connection If to sey na anything wey we fit use dey make mouth I for don die oh I for don lost oh I for don kpeme oh I for don lose oh I be man wey God show mercy Man wey God show mercy Man wey God show mercy for life I be man wey God show mercy Man wey God show mercy for life I be man wey God show mercy Man wey God show mercy Man wey God show mercy for life This righteousness that I have is Yours This holiness that I profess You gave You did it all You gave me strength You helped me stand You are my rock You are my hope You are my peace I be man wey God show mercy Man wey God show ah
Video
Minister GUC - Man Wey God Show Mercy (Official Video)