Sifa Lyrics

Everything Amen by Timi Dakolo cover art

Timi Dakolo - Everything Amen Lyrics

Artist:
Timi Dakolo
Album:
The Chorus Leader
Official Release:
19 Feb 2021

Lyrics

Intro


Hummmmmmmmm
Humm humm humm hummm
Humm humm humm humm humm humm


Chorus


Everything you put your hand go work amen!
Your name go open doors amen!
You self go be a boss amen! amen! amen!
Everything you put your hand go work amen!
Your name go open doors amen!
You self go be a boss amen! amen! amen!
Every hustler get him day hey hey
Wet the hustle go come dey pay hey hey
Your own e no go tey amen amen amen
If you dey find work do your own oh oh
God self go do him own oh oh
And flesh go cover bone amen amen amen
If you believe me say amen! Amen
If you believe me say amen amen
If you believe me say amen amen amen amen


Chorus


Everything you put your hand go work amen
Your name go open doors amen
You self go be a boss amen amen amen
Everything you put your hand go work amen
Your name go open doors amen
You self go be a boss amen amen amen


Verse 2


Sister wet wan marry since hey hey
Anty wey dey find pikin hey hey
One day you go born twins amen amen amen
Tenant wey don lose him job job job
Landlord come dey do like God God God
One day you go be land lord amen amen amen
Good news go locate you amen
Watch and see ee no go tey
If you believe me say amen oh amen amen amen


Chorus


Everything you put your hand go work amen
Your name go open doors amen
You self go be a boss amen amen amen
Everything you put your hand go work amen
Your name go open doors amen
You self go be a boss amen amen amen


Verse 3


Long life go follow you amen
Strangers go favor you amen
Great men go honor you amen amen amen
One day you go sign the cheque oh amen
You self go drive a benz oh amen
This life go still make sense oh amen amen amen
Your children go make you proud oh amen
Bad people no go pull you down oh amen
One day you go run this town oh amen amen amen


Verse 4


You self go spray me money amen
Baby go call you honey amen
You self go host party amen amen amen
Dangote go be your friend amen
Otedola go be your friend amen
Adenuga go be your guy amen amen amen
Elumelu go be your guy amen
Abdusamad go be my guy amen
Rabiu go be my guy Amen amen amen
Your life no go end in shame amen
Your business go bring you gain amen
If you believe me say amen amen amen amen
Amen!!


Video

Meaning & Inspiration

“Everything Amen” by Timi Dakolo is a Nigerian pidgin song of blessing, where the response “Amen” follows each wish. The chorus says that everything the listener puts a hand to will work, that his name will open doors, and that he will be a boss. The wishes are everyday ones: work, success, and respect.

The verses speak to hustlers, a woman waiting to marry, a couple looking for a child, and a tenant who lost his job, saying that their day will come. Another section promises long life, favor from strangers, honor from great men, and a life that makes sense. The prayer language is close to Psalm 90:17, which asks God to establish the work of our hands, and Psalm 1:3 about prospering in what one does.

The call “If you believe me say amen” turns the song into a shared prayer. Its tone is joyful and hopeful, with God as the one who will do His part.

Related Scripture