Johnny Drille - LIES (To Whom It May Concern) Lyrics

LIES (To Whom It May Concern) Lyrics

Nuff with the lies, too many lies
E don tey we have had enough
You acting like
We lead people blind
But we can see all the shit in your words

Who starts a fire, a revolution
Find a solution, shine a light
Who starts a fire, a revolution
Inside their hearts, cold as ice

How are you able to sleep in the night
When all the people can't close their eyes
You're blinded by the evil inside
Too much evil inside

One Naira go equal to one dollar, they say
I go feed ya pikin each and every day
24 hours light go dey dey
But snake chop money go
You want me to vote you so you give me 2K
Because you know say the salary no dey pay
At the end of the day light e no dey dey
Monkey thief, money go

They've been taking us for fools
Our mumu don do
E don do, e don do
And the future of our kids
Is hanging on the noose
It's on me, it's on you

(What's on the news?)
Pa power low, low, low, low
Economy low, low, low, low
All they know na to borrow, um-hmm

(What's on the news?)
Citizen pocket low, low
Our GDP low, low, low, low
All that they know, know, know, know
Na how dem go loot tomorrow

They'll try to make you voiceless
But now we'll take it back

We'll take it back
We'll take it back
We'll take it back
We've been way too quiet
We'll take it back
We'll take it back
We'll take it back

We've been way too quiet
We'll take it back
We've been way too quiet
We'll take it back
We've been way too quiet


LIES (To Whom It May Concern) Video

Johnny Drille Songs

Related Songs