Johnny Drille - Jumoke Lyrics

Contents:

Jumoke Lyrics

Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true yeah
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me
They don't know
You dey give me the joy wey I need
They don't know
Dem no born me well make I leave
They don't know oh oh oh
Just like the air that I need
Baby come closer
You dey special to me

My own
You're my own
I want show them you're my own
For you alone (for you alone)
My money dey for you alone
Extraordinary person o
You are perfect to me
Na only you I dey see
You dey special to me
Oh my my my
Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me

I'm gonna pamper you for life
Cause you give me peace of mind
Here feels like paradise
Oh girl I wanna treat your right
I go fight for you
And I go enter anybody
Cause I take your matter personal
You're special to me
 They don't know
You dey give me the joy wey I need
They don't know
Dem no born me well make I leave
They don't know oh oh
Just like air that I breathe
Baby come closer to me
You dey special to me
(You dey special to me girl)

Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me

My own
You're my own
I want show them you're my own
For you alone (for you alone)
My money dey for you alone
Extraordinary person o
You are perfect to me
Na only you I dey see
You dey special to me
My own
You're my own
I want show them you're my own
For you alone (for you alone)
My money dey for you alone
Extraordinary person o
You are perfect to me
Na only you I dey see
You dey special to me

Oh my
Jumoke there is nobody like you


Johnny Drille Songs

Related Songs