Moses Bliss - Miracle No Dey Tire Jesus II Lyrics

Lyrics

From my cradle days Till this very day I have never ever heard or seen My Jesus fail From before time began He has never ever changed He's the same today Just as he was Yesterday miracle opor... Goodness, favour, mercy sure E sure sure sure e sure My brother tell him what you want He'll give you everything and more

Miracle no dey tire Jesus o To bless person no dey tire Jesus o E don do am before E still dey do am again, chai Miracle no dey tire Jesus Miracle no dey tire Jesus o To bless person no dey tire Jesus o E don do am before E still dey do am again Miracle no dey tire Jesus

E getti time for my life Wey my life been no make sense E getti time for my life Wey everyday I just dey cry tears My life been dey like movie wey no dey sweet Even when I pray I no dey see increase Dem ask me say I sure say God call me? Dem been no know my daddy getti plan for me

I dey sing this song today Cos God remember me I'm testimony Living by His mercy I no dey whine you Brother this one no be fallacy I can't be silent Come and see what God has done for me I getti lover wey dey pamper me Steady pampering E standby me E dey cover me E dey father me Omo see blessing

Miracle no dey tire Jesus o To bless person no dey tire Jesus o E don do am before E still dey do am again, chai Miracle no dey tire Jesus

Glory to glory Glory to glory Testimony flowing Testimony flowing Grace is speaking Grace is speaking The word is working Glory to glory Glory to glory Testimony flowing Testimony flowing Grace is speaking Grace is speaking Miracle no dey tire Jesus

Glory to glory Glory to glory Testimony flowing Testimony flowing Grace is speaking Grace is speaking The word is working Glory to glory Glory to glory Testimony flowing Testimony flowing Grace is speaking Grace is speaking The word is working

Miracle no dey tire Jesus o To bless person no dey tire Jesus o E don do am before E still dey do am again, chai Miracle no dey tire Jesus

Video

MOSES BLISS - MIRACLE NO DEY TIRE JESUS [Official Video] x FESTIZIE x CHIZIE

Thumbnail for Miracle No Dey Tire Jesus II  video
Loading...
In Queue
View Lyrics