Sifa Lyrics

Gold by Limoblaze + Ada Ehi cover art

Limoblaze + Ada Ehi - Gold Lyrics

Artist:
Limoblaze + Ada Ehi
Album:
Sunday In Lagos
Official Release:
21 Oct 2022

Lyrics

I look all around


I no see anything


Wey go hinder me


Cause the love wey my daddy


Dey give on daily


Dey ginger me


Dem wan give me the dollar


(I say no)


Dem wan give me the pounds oh


(I say no)


Dem say make I sign am


(I say no)


Papa God, nar you I want oh


E be like dem no know say


You’re my heart desire


Anything wey concern you


I no go retire


Cause I got something


More than gold


Oh, my God is more than gold


You’re the lover of my soul


For this thing is


More than gold


Even if nar dollar


Wey dem give me


E no matter


Even if them pull up with a benz


I no go enter


I no go leave your side


We go dey till paradise


Shey you dey feel my vibe


Me I get eternal life o


Even if nar dollar


Wey dem give me


E no matter


Even if them pull up with a benz


I no go enter


I no go leave your side


We go dey till paradise


Shey you dey feel my vibe


Me I get eternal life o


Put am for inside your pata


I no care


For that your dollar


Put am for inside your pata


I no care


For that your dollar


Put am for inside your pata


I no care


For that your dollar


Space, space, space, space, space


This my head, my head


E correct, e correct


This my name, e go loud


E go loud


Oya take a picture


You and me together


In the nearest future


Make you for remember say


E be everything


When I begin no far


I go carry my Jesus


I no go need your car


Cause I got something


More than gold


Oh, my God is more than gold


You’re the lover of my soul


Oh this thing is


More than gold


Even if bar dollar


Wey dem give me


E no matter


Even if them pull up with a benz


I no go enter


I no go leave your side


We go dey till paradise


Shey you dey feel my vibe


Me I get eternal life o


Put am for inside your pata


I no care


For that your dollar


Put am for inside your pata


I no care


For that your dollar


Put am for inside your pata


I no care


For that your dollar


Space, space, space, space, space


Video