Sifa Lyrics

Logo by Frank Edwards cover art

Frank Edwards - Logo Lyrics

Artist:
Frank Edwards
Album:
Born In July
Official Release:
22 Jul 2017

Lyrics

The Logo, Na You Be The Logo

Oluwa Logo

He did all for me

It was just for me

He did it all for me...

Wait a minute let me tell you about 

He took the shot for me I don't know why eeeh

Though You didn't have to do it but You did it anyway eeeh

How can I show You that am grateful

For everything He has done for me, He has done for me eeh e eeh

Look at me am Burning n Shinning

Your Love just dey carry me everyday

Everybody say wetin be my Logo

Na You Be dey Logo wey dey on oooh

Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo

Jehovah Nissi na You be dey Logo wey de on oo

Elodomare na You be dey Logo wey dey on oo

Alpha Omega na You be dey Logo wey dey on oo

The Logo, Na You Be dey Logo

The Logo, Oluwa Logo

The Logo, Na You be dey Logo

The Logo, Oluwa Logo

Shame to the devil;

I'm a winner man every time I call on the name of Jesus

Praises to the Lord Most High

Hale Hallelujah

Lord You're the reason for everything

Me I just dey reason why I love you so ooh

I'm grateful for Your Love oooh

You've been faithful to your son ooh

Look at me am burning and shinning

Your Love just carry me everyday

Everybody say wetin be my Logo

Na You Be dey Logo wey dey on ooo

Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo

Jehovah Nissi na You be dey Logo wey de on oo

Elomare na You be the Logo wey dey on oo

Alpha Omega na You be dey Logo wey dey on oo

The Logo, Na You Be dey Logo

The Logo, Oluwa Logo

The Logo, Na You be dey Logo

The Logo, Onyi Oluwa Logo

Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo

Jehovah Nissi na You be dey Logo wey dey on oo

Elodomare na You be the Logo wey dey on oo

Video