Johnny Drille - Hold Me Lyrics
Lyrics
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow myTo the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock youYou dey make a man craze anytime you hold meYou dey make a man Allow me hold your waist Make we just dey jolly, oh my Julie ehEvery time I think of you,E dey do me like screw wan loseCarry me go where I no knowThe way you do me me I no knowCause I no dey fit to keep my coolI go dey do like mumuCause you're my fantasyOh baby you're my everythingI fit to die for youAnything you want baby I go doDarling my love e sure for youAnything for my baby booAny anytime you smile you make me lose my coolSpend all of my money on youBaby girl tell me wetin you put for your stewVery sweet oooYou dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow myTo the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock youYou dey make a man craze anytime you hold meYou dey make a man Make I hold your waist Make we just dey jolly, oh my Julie ohI go dey comment for all your post, all your postI go dey by your side I no go ghost, no go ghostIf dem other boys like you make them toast, make them toastUntil my fire go burn them, e go roast, e go roastOya take my kisses, my kisses and all my richesDem other boys, dem dem be leechesI no dey mind all these dem witchesAnd anytime you smile you make me lose my coolSpend all my money on youBaby girl tell me wetin you put for your stewVery sweet oooYou dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow myTo the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock youYou dey make a man craze anytime you hold meYou dey make a man Make I hold your waist Make we just dey jolly, oh my Julie oh
Video
Johnny Drille & Don Jazzy - Hold Me (Lyric Video)
Meaning & Inspiration
"Hold Me," a recent offering from Johnny Drille featuring the renowned Don Jazzy, released on November 12, 2024, delves into the profound emotional impact of intimacy and devotion. While the song’s title and lyrical content might at first suggest a purely romantic theme, a deeper reflection reveals a narrative that resonates with timeless principles of love, commitment, and the awe-inspiring power of connection, much like the enduring covenantal love described in Scripture. The core message revolves around the overwhelming sense of bliss and surrender experienced when one is held, both physically and emotionally, by a beloved. This sensation is so potent it incapacitates rational thought, transforming the individual into a state of delighted bewilderment. The repeated declarations of how the beloved "blows my mind" and "makes a man craze" speak to a love that transcends the ordinary, akin to how the Psalmist exclaims in Psalm 139:6, "Such knowledge is too wonderful for me; it is too high, I cannot attain it." The lyrics express a complete willingness to sacrifice and dedicate oneself, stating, "I fit to die for you, anything you want baby I go do," which echoes the sacrificial love exemplified by Christ in John 15:13, "Greater love has no one than this: to lay down one’s life for one’s friends." The song also touches upon the idea of finding one's entirety in the beloved, with lines like "you're my everything," mirroring the sentiment of David in Psalm 73:25, "Whom have I in heaven but you? And there is nothing on earth that I desire besides you." The playful yet serious declaration of spending all one's money and giving one's riches highlights a desire for total commitment and provision, a reflection of the generous spirit commanded in 2 Corinthians 9:7, "Each of you should give what you have decided in your heart to give, not reluctantly or under compulsion, because God loves a cheerful giver." Furthermore, the assurance of unwavering loyalty, expressed through promises of constant presence and defense against rivals, aligns with the biblical emphasis on faithfulness and steadfastness in relationships, as encouraged in Proverbs 3:3, "Let love and faithfulness never leave you; bind them around your neck, write them on the tablet of your heart." Ultimately, "Hold Me" celebrates a love that is all-consuming, protective, and foundational, prompting a contemplation of the profound joy found when one is truly seen, cherished, and held fast by another, a sentiment that finds its ultimate fulfillment in the unwavering embrace of divine love.