Henrisoul - Calvary Lyrics

Contents: Song Information
Henrisoul Calvary

Calvary Lyrics

Na You carry my matter, take 'am to calvary o
And You no even send the people criticize no...
Dem say the road is too rough but You paid it all for me o
I can never deny I feel Your love all over me o 

Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem chook You nail for palm
If you tell me say this Jesus stuff na jan (jan)
I go show You say this feeling no be yala (aye) 

Your covenant na guaranteed (aye) 
Your sacrifice na everything
The thing wey You do for me no one go fit do (no no no)
Lord the way You engrave my name for
Your hand like tattoo (tattoo, tattoo) 

This Your love na serious matter
Nobody fit love like this o (aye)
This Your love na serious love o
Nobody fit love like this o (with
Your blood You prepaid for the cross) 

Na You carry Your blood You prepaid for calvary
You no even think am You give Your life for me o
Dem say the road is too rough but You paid it all for me o
I can never deny I feel Your love all over me o (o) 

Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem chook You nail for palm
If you tell me say this Jesus stuff na jan (jan)
I go show You say this feeling no be yala (aye) 

This Your covenant na guaranteed (aye)
Your sacrifice na everything
The thing wey You do for me no one go fit do
Lord the way You engrave my name for
Your hand like tattoo (calvary o, calvary)
Your covenant na guaranteed (aye)
Your sacrifice na everything (no more-sacrifice na everything)
The thing wey You do for me no one go fit do
Lord the way You engrave my name for Your hand like tattoo
This Your love na serious matter
Nobody fit love like this o (aye)

This Your love na serious love o
Nobody fit love like this o
Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem chook You nail for palm (chook You nail o)
If you tell me say this Jesus stuff na jan
I go show You say this feeling no be yala
(Aye)


Calvary Video

Calvary Lyrics -  Henrisoul

Henrisoul Songs

Related Songs