Chike - Not Your Daddy Lyrics
Lyrics
Calling me by 3am Telling me, you got no friends Now I gats pretend Like say I dey feel the things You dey feel Wetin give you confidence Shebi you don jump my fence No, I gats pretend Like say I dey feel the things You dey feel Now e don end in tears You don do reverse Now you tell me say Na me the best You want press reset No oh I am not your mummy no (No no no no)No no no I am not your daddy no (No no no no)No no no I am not your mummy no (No no no no)No no no Why are you calling me I am not your mummy (No no no no)No no no I am not your daddy no (No no no no)No no no I am not your mummy no (No no no no)(No no no no)Why are you calling me Anything you want do Na the thing you dey do Try make I confront you Turn my back you dey move I just dey looking you I cannot believe you You are shaking from the shaking Wey they don show you Now e don end in tears You don reverse Now you tell me say Na me the best You want press reset No oh I am not your mummy no (No no no no)No no no I am not your daddy no (No no no no)No no no I am not your mummy no (No no no no)No no no Why are you calling me I am not your mummy no (No no no no)No no no I am not your daddy no (No no no no)No no no I am not your mummy no (No no no no)No no no Why are you calling me No no no no No no no No no no no No no no
Video
Chiké - Not Your Daddy [Lyric Video]