Chike - Good Things Lyrics

Album: The Brother's Keeper
Released: 25 Aug 2022
iTunes Amazon Music

Lyrics

Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Ndi ka mma Akpere bu ogwu nwgworo Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo

Why you dey in a rush Wetin be your own E belong to you No be by force E go come to you You fit no get am now But e go come in June If you show a little patience ah Every grass wey dey green no be pasture Everybody wey dey preach no be pastor Your man run away no be rapture Why you dey do like say you no know

Ti ona ba ti Ona ba ti Ti ona ba ti Adura lo le si

Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Ndi ka mma Akpere bu ogwu nwgworo Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo

Brother legedis How many kilometers you waka Before you buy the moto Nobody know know know Aunty relationship How many frog you don kiss Before you find your prince Nobody know know know Every grass wey dey green no be pasture Everybody wey dey preach no be pastor Your man run away no be rapture Why you dey do like say you no know

Ti ona ba ti Ona ba ti Ti ona ba ti Adura lo le si

Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Ndi ka mma Akpere bu ogwu nwgworo Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh (The truth be say) Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo

Video

Chiké - Good Things (Official Visualizer)

Thumbnail for Good Things video
Loading...
In Queue
View Lyrics