Master KG - Laleyi Lyrics
Lyrics
I want to do what you want tonight You want me as bad as I want you don’t lie I get plenty of very good vibes Anybody Wey no like am fit to move one side
Oh na the way Wey you Dey do me E dey sweet me like movie I like the way Wey you dey feel me Very sure sey you go do me Oh na the way Wey you Dey do me E dey sweet me like movie I like the way Wey you dey feel me Very sure sey you go do me
Laleyi Laleyi Laleyi Oma bad Laleyi Laleyi Laleyi Oma bad Laleyi Laleyi Laleyi Oma bad Laleyi Laleyi Laleyi Oma bad
I no fit to wait o Baby don’t be late o Everybody know sey you be heavy weight oh ha I no fit to wait o Baby don’t be late o Everybody know sey you be heavy weight oh ha
Everything you do I like Everything you like I do Oya make you do me right Do me nice, just like that Everything you do I like Everything you like I do Oya make you do me right Do me nice, just like that Everything you do I like Everything you like I do Oya make you do me right Do me nice, just like that Everything you do I like Everything you like I do Oya make you do me right Do me nice, just like that
Laleyi o Laleyi o Laleyi o ma bad Laleyi o Laleyi o Laleyi o ma bad Laleyi o Laleyi o Laleyi o ma bad Laleyi o Laleyi o Laleyi o ma bad
I no fit to wait o Baby don’t be late o Everybody know sey you be heavy weight oh ha I no fit to wait o Baby don’t be late o Everybody know sey you be heavy weight oh ha
Joe joe joe boy Pon deck Wanitwa mos
Everything you do I like Everything you like I do Oya make you do me right Do me nice just like that Everything you do I like Everything you like I do Oya make you do me right Do me nice just like that
Video
Master KG & Joeboy - Laleyi (Official Lyric Video)