Sifa Lyrics

Pray - Pray For Nigeria by GentleStar cover art

GentleStar - Pray - Pray For Nigeria Lyrics

Artist:
GentleStar

Lyrics

Intro:


It's GentleStar crazy beatz


Chiii


Already know


GentleStar ah


Redefine Music


Chorus:


I pray for my country eh


Oh... I pray


I pray for Nigeria oh


Eh... I pray


Oluwa go help us eh


Oh... I pray


We no go de suffer oh


Eh... I pray


(2x)


Verse 1:


Nigeria my country


We been no dey like this oh


I no know wetin dey happen oh


Oluwa please restore us


(2x)


Bridge:


Oh I go fly away


Fly away, fly away


And I go fine my way


Fine my way, fine my way


Where I go stay to pray


Oh da da da da da


So that hustle go pay


Oluwa favour ur children


Verse 2:


See me now I don dey blow


Everywhere na my name dey sing


GentleStar dey give dem hit


Dj put it on replay


Repeat Bridge


Raps:


Dey say we local


Dey talk say we lazy


Dey bring transformation


Abi na transmision


E fit be transtion


Dey dey cause e confusion


With this condition


I must get my manssion


Repeat Bridge


Verse 3:


Calabar we dey (We dey)


Akwa ibom nyin we dey (We dey)


Nigeria we dey (We dey)


Affrica we dey (We dey)


Udom Emmanuel you dey (You dey)


Our women dem dey (Dem dey)


Ibang ino uyio ise oh


Uh uh uh uh uh uh


Repeat Chorus & Bridge


Outro:


Chiii


Eyen nek unek


Oh oh


Craziest


It's Strategy Mix


Video